Beggie Beggie Lyrics - Ayra Starr ft. CKay

 ''Beggie Beggie Lyrics'' By Ayra Starr feat. CKay   
Song:- Beggie Beggie
Artist:- Ayra Starr, CKay
Album:- 19 & Dangerous 


Beggie Beggie Lyrics;

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
 
Now I’m alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I dey beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
[Bridge]
I wish I said this before but you’re messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs

I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material

Ewo, ewo, ewo kilode oh
Ewo, ewo, ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

(Outro)
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

...End...

[Spanish:]

Letras de Beggie Beggie;

[Verso 1]
solo éramos amantes
Antes de que llegara el amor
Ahora sé soldado
general no mandame
 
Ahora estoy solo
Ahora wey no me envías
Tu solo posas
Me acabas de engañar
solo vete
no me respondes
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Coro]
Mira la forma en que te lo ruego, ella Bambi allah Mo je ni
Y sabes decir que estás bien también
Todas las chicas van te encuentran
Todos los chicos vienen a buscarme
Yo no puedo atender
Yo sé que encaja compararte
tu oh oh oh

[Verso 2]
E no seas tú e seas yo
Normalmente no me gusta esto
Pero nadie santo
No se diga que soy Juan el Bautista
Tengo problemas (tengo problemas)
Chica, te hice llorar y te di pañuelos
Después de eso te besé
Entonces hicimos el amor dulce como siempre lo hacemos
Di que te guíe
Tú mismo sígueme
nos estábamos divirtiendo
Entonces, de repente, el amor entró
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

[Coro]
Mira la forma en que te lo ruego, ella Bambi allah Mo je ni
Y sabes decir que estás bien también
Todas las chicas van te encuentran
Todos los chicos vienen a buscarme
Yo no puedo atender
Yo sé que encaja compararte
tu oh oh oh

[Puente]
Desearía haber dicho esto antes, pero estás jugando con mi mente
Cántame canciones, haz un poco de amor
Pon tus manos sobre mis muslos

Sé decir que eres pastel caliente
Cien yardas, material de marido
Pero yo sef soy pastel caliente
Cien yardas, material de esposa

Ewo, ewo, ewo kilode oh
Ewo, ewo, ewo kilode oh

[Coro]
Mira la forma en que te lo ruego, ella Bambi allah Mo je ni
Y sabes decir que estás bien también
Todas las chicas van te encuentran
Todos los chicos vienen a buscarme
Yo no puedo atender
Yo sé que encaja compararte
tu oh oh oh

(Salida)
solo éramos amantes
Antes de que llegara el amor
Ahora sé soldado
general no mandame

...Fin...

close